album cover
Elevate
24
전체
Elevate은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2022년 11월 11일일에 KMCEE에서 발매되었습니다.Elevate - Single
album cover
발매일2022년 11월 11일
라벨KMCEE
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

크레딧

실연 아티스트
Kmcee
Kmcee
실연자
작곡 및 작사
Peter Oluwakare Mccarthy
Peter Oluwakare Mccarthy
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Stephkeyzz
Stephkeyzz
프로듀서

가사

When I give dem
Give dem on a low
They dance dance to my flow
When I give dem
Give dem on a low
They dance dance to my flow
Eyy eyy eyyyy
Malo farawe mi mi o gara
Over sabi loun shey to fin kanra
Blood in my eyes I dey para
(Eyy ahh I dey Para)
Steady on the grind
Me I no fit deny
Make my six oh make e turn to nine
Pull up in a rover pim pim pim
Make i ball for quilox poppin Hennessy
I JUST WANNA ELEVATE (elevate)
JAH RUN AM MAKE E NO TOO LATE (no too late)
WETIN EYES DON SEE ME I NO FIT SAY (no fit say)
JAH RUN AM MAKE E NO TOO LATE(no too late)
Ahhhnn
Am like I can’t wait no more
Make I blow make I dey famous
Eyan sha ni eniola badmus
Eyy (eniola badmus)
Am like I can’t wait no more
Make I blow make I dey famous
Eyan sha ni eniola badmus
Eyy (eniola badmus)
247 have been in the studio
I light my ganja and I’m making hit oh
Music is my juliet and am Romeo
Dem dey feel an for their radio
Stephkeyzz gan know as e dey go
Anytime I step on the stage
Make dem shout my name
Vibe killer vibe killer
No other man bad pass am
Bad pass am
I JUST WANNA ELEVATE (elevate)
JAH RUN AM MAKE E NO TOO LATE (no too late)
WETIN EYES DON SEE ME I NO FIT SAY (no fit say)
JAH RUN AM MAKE E NO TOO LATE(no too late)
Ahhhnn
Am like I can’t wait no more
Make I blow make I dey famous
Eyan sha ni eniola badmus
Eyy (eniola badmus)
Am like I can’t wait no more
Make I blow make I dey famous
Eyan sha ni eniola badmus
Eyy (eniola badmus)
Tori mama beh ni le
Wan re ti kin ko re dele
Dem dey put me for trial
But I no foor omo ologo
Din Dan me I no fit fall
If no be deals no call 234
Opor opor opor opor opor (opor opor por por)
Yehh eyy (opor por por por)
I JUST WANNA ELEVATE (elevate)
JAH RUN AM MAKE E NO TOO LATE (no too late)
WETIN EYES DON SEE ME I NO FIT SAY (no fit say)
JAH RUN AM MAKE E NO TOO LATE(no too late)
Ahhhnn
Am like I can’t wait no more
Make I blow make I dey famous
Eyan sha ni eniola badmus
Eyy (eniola badmus)
Am like I can’t wait no more
Make I blow make I dey famous
Eyan sha ni eniola badmus
Eyy (eniola badmus)
Opor opor opor Opor opor (opor opor por por)
Yehh eyy (Man with the vibes oh opor por por por)
Opor opor opor por por por
opor opor por por
( kmcee the vibe killer again oh)
Opor ( o por por por )
Vibe killer
Steph the magician
Written by: Peter Oluwakare Mccarthy
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...