album cover
Weights
1,170
World
Weights은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 11월 8일일에 Clevo에서 발매되었습니다.Weights - Single
album cover
발매일2022년 11월 8일
라벨Clevo
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Clevo
Clevo
실연자
작곡 및 작사
Ibrahim Faisal
Ibrahim Faisal
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Goodboy XO
Goodboy XO
프로듀서
MiniGinni
MiniGinni
믹싱 엔지니어
Bazestop
Bazestop
믹싱 엔지니어

가사

Hmm
Aya yaya yaya
Aya yaya yaya
Aya yaya
Can't lie sometimes life is really unfair
And e get some kind things wey dey make me upset
Them go see me come think say I no get problems
See make I no lie for you
E no easy for here
Put yourself for my canvas
Wetin you go do if your ma pass?
And your dad never gallant
And you no say you get talent
Everyday you dey package o
Everytime una dey manage o
Shey you go stand you go watch?
Shey you go do nothing at all?
Wofe de aiye mi pelu agadagodo
Them want find me e nwa shonsho
You can't touch me I be atarado
You can't kill my vibe
Wofe de aiye mi pelu agadagodo
Them want find me e nwa shonsho
You can't touch me I be atarado
You can't kill my vibe
Plenty weights for my shoulder
Jo maje n rogun akoba
Make them no off my solar
I just want dey fine
Plenty weights for my shoulder
Jo maje n rogun akoba
Make them no off my solar
I just want dey fine
When my mama dey alive
She really tried her best make we dey alright
She dey work for rain with no umbrella
Na since then
I don make covenant
Say, I go face the consequence
Anything it takes just to make difference
I go change the way and how we live
Anyhow e be
I know I have to win
Wofe de aiye mi pelu agadagodo
Them want find me e nwa shonsho
You can't touch me I be atarado
You can't kill my vibe
Wofe de aiye mi pelu agadagodo
Them want find me e nwa shonsho
You can't touch me I be atarado
You can't kill my vibe
Plenty weights for my shoulder
Jo maje n rogun akoba
Make them no off my solar
I just want dey fine
Plenty weights for my shoulder
Jo maje n rogun akoba
Make them no off my solar
I just want dey fine
Can't lie sometimes life is really unfair
And e get some kind things wey dey make me upset
Them go see me come think say I no get problems
See make I no lie for you
E no easy for here
E no easy for here
Written by: Ibrahim Faisal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...