album cover
Laye
24
Afro-Beat
Laye은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 11월 4일일에 2534132 Records DK2에서 발매되었습니다.Laye - Single
album cover
발매일2022년 11월 4일
라벨2534132 Records DK2
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM107

크레딧

작곡 및 작사
Abimbola Arigbabu
Abimbola Arigbabu
작사가 겸 작곡가

가사

I wanna know
When e go be for me
I wanna know
When e go set for me
If i ever stumble on my feet
Pray make i rise up God i'm on my knees
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye mi
Laye mi
Laye mi
I dey work i dey pray
I dey chase everyday den tell me say e no go work
But i stay on my lane for my time i dey wait
And den no be God
Steady pressing my p den no wan gemme key to my way
Na dem be the door
I know say one day oluwa abamise so omo mi o foh
Ojuaye won po gan
Laye
Wetin den like make den talk
Laye
I no go jam agbako
Laye
Going front never back
Laye
Ojuaye won po gan
Laye
Wetin den like make den talk
Laye
Mi i no fit dull
Laye
Omo mi i no fit fall
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye mi
Laye mi
Laye mi
Written by: Abimbola Arigbabu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...