album cover
Delay
39
Afro-Beat
Delay은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 10월 28일일에 Toa에서 발매되었습니다.Joy Is Coming - EP
album cover
발매일2022년 10월 28일
라벨Toa
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM95

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Ifeanyi Agwu
Ifeanyi Agwu
작사가 겸 작곡가

가사

Another one oh
Aj ya ya ya
Another one oh
Me no want delay
Wetin go be go be, but make e no delay
As I dey run my race
Anywhere I pull up make dem feel my grace
This life na turn by turn oh
I knw say e go reach my turn
I no fit wait make dem sing my song oh
Na only money weh dey give me joy
(Na only money weh dey give me)
I no Dey go where dem no call my name
I no Dey go where dem no send me
I knw say I b sinner man me I no Holy
Sebi na baba God Dey bless me
They be hating on a brother dem wan spoil my name
Dem ma try to offend me
But me Dey focus on the hustle weh Dey pay my bills
And nobody go fit stop me
So me no want delay
(Me no wan delay)
Wetin go be go be, but make e no delay
(Me no wan delay)
As I dey run my race
Anywhere I pull up make dem feel my grace
(Me no wan delay)
Everything I seek me I go find
Every door I knock make dem comply
Me no dey try to impress I Dey do my thing
Any deal weh no bring money me i decline
No Dey copy their style do your thing guy
Nobody can be me and that's a big fact
The sky too big for only you to sit on it
So no dey vex when a brother reach the sky
I no Dey go where dem no call my name
I no Dey go where dem no send me
I knw say I b sinner man me no Holy
Sebi na baba God Dey bless me
They be hating on a brother dem wan spoil my name
Dem ma try to offend me
But me Dey focus on the hustle weh Dey pay my bills
And nobody go fit stop me
Stop me eh
Stop me eh
Why you wan stop me
You no fit stop me
Ya ya ya stop me
Stop me eh
You no fit stop me
Dem no fit stop me
Dem no fit stop me
Dem no fit stop me
Written by: Ifeanyi Agwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...