유사한 곡
크레딧
작곡 및 작사
Marvel Ahonye Onah
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
Tbabz
프로듀서
가사
Mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
You show me mercy
Show me mercy
Every night and day
See the blessings see the blessings wey dey come my way
Dem dey pray say make I loose guard
Na your hand I dey
Draw me closer
Hold me tender
Yeah yeah
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
E dey fight for me
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Ge ge ge
Me no dey for dem say say say
Na your word be my say say say
I no want any gbe ge ge
Oh woah
You show me mercy
Show me mercy
Every night and day
See the blessings see the blessings wey dey come my way
Dem dey pray say make I loose guard
Na your hand I dey
Draw me closer
Hold me tender
Yeah yeah
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
E dey fight for me
No pressure
I dey get am good measure
Na your loving I treasure
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Sho mo, Sho mo
Writer(s): Marvel Onah
Lyrics powered by www.musixmatch.com