album cover
Man
album cover
Man은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 11월 4일일에 Dynamic Sounds에서 발매되었습니다.Man - Single
2022년 11월 4일
라벨Dynamic Sounds
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
So I wan Dey my own make I Dey my Jons
Many things Dey sup na only man go Know
As e be e be na everyone Dey Hope
Hustle don dey hard plenty bill for my Phone
Cos mama Dey for house Pikin self Dey cry
Weytin man go chop na weytin man dey find
I just Dey on God as i dey work all night
Tryna stay on point make i dey try survive
So many story for Lagos
Oh oh oh
After the suffer them hate us
We don't know why
So Many promise them fake us
But e go be
Man no fit kill a man or to carry pesin thing
Many story for Lagos
Oh oh oh
After the suffer them hate us
We don't know why
So many promise them fake us
But e go be
Man no fit kill a man or to carry pesin thing
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice Or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice Or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Na for six am some of us dey wake
Some of us Dey trek e far from where we stay
And still pray to God make we no jam Gbege
Anyhow e rough man go Dey put him all
Cos Landlord self go call like say him carry gun
No fit open eyes make pesin tear my cloth
So I face my work as i Dey pray to God
With all the shit am on and still dey show the love
But many story for Lagos
Oh oh oh
After the suffer them hate us
We don't know why
So Many promise them fake us
But e go be
Man no fit kill a man or to carry pesin thing
Many story for Lagos
Oh oh oh
After the suffer them hate us
We don't know why
So many promise them fake us
But e go be
Man no fit kill a man or to carry pesin thing
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Man Dey suffer oh man Dey try
Man get no choice or man go Kpa
For this life wey we Dey live my guy
For this time wey everything Dey hard oh
Many Many things dey hard o
Omo many many things dey sup oo
No be as e be them talk oh
But Only Baba God fit help oo
Cos many Many things dey hard o
Omo many many things dey sup oo
No be as e be them talk oh
But Only Baba God fit help oo
Written by: Victor Onagie Salufu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...