album cover
Greatness
album cover
Greatness은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 10월 5일일에 Vibesz Only Records DK에서 발매되었습니다.Big Dreams
2022년 10월 5일
라벨Vibesz Only Records DK
언어English
BPM100
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Haaahaaaaahaaaahaaan
Haaahaaaaahaaaahaaan
As I dey pray for grace
I dey pray for money
Hustle hard
I won turn somebody
Happiness my way,
I just want to jolly
Dj play my song
Shebi prime lo nkorin
I know say they won pull me down
And I know say they won see me frown
Shey, you know say i no wish you bad
Na God's grace na Jah Jehovah
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies god go shame them
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them
For your town
They be feeling the gbedu
They dey vibe them dey dance
Them dey carry their body
They dey ask who be this
Wey dey give them the gbedu
From naija to yankee
Them dey slam the gbedu
Haa the gbedu them dey feel am for body
We dey high we dey peff
E dey settle for body
Tell all the girls them
Make they whine their body
You be feeling the boy
Make me spend my money
They be no won make we chop life
They just won make we fall down fall
O shock e won I be the suprise
Na who talk say we no try
They be no won make we chop life
They just won make we fall down fall
O shock e won I be the suprise
Make them no talk say we no try
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
EneI be goodluck i get patience
mies God go shame them
As I dey pray for grace
I dey pray for money
Hustle hard
I won turn somebody
Happiness my way
I just want to jolly
Dj play my song
Shebi prime lo nkorin
I know say they won pull me down
And I know say they won see me frown
Shey you know say i no wish you bad
Na God's grace na Jah Jehovah
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them
Happiness my was
I just won to jolly
Dj play my song
Shebi prime lo nkorin
Written by: PRIME BOLAJI AMAO
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...