album cover
Ogaba
album cover
Ogaba은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 12월 9일일에 Showbobo Music / DAW EMPIRE에서 발매되었습니다.Ogaba - Single
2022년 12월 9일
라벨Showbobo Music / DAW EMPIRE
언어English
BPM113
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

If you vibe with me I will vibe with you Ogaba, Ogaba O yo tan owa be kun be kun full belle full O yo tan owa be kun be kun Trouble dey find wahala na person wey like food na em go chop belle full O yo tan owa be kun be kun No dey find trouble comot body nor dey find trouble comot body no dey find trouble comot body no dey find trouble comot body Chukwu biko gozie nu my hustle (amen) I want to jaye I want to bubble (amen) chukwu biko gozie nu my hustle (amen) I want to jaye and I want bubble (amen) I no want wahala oh If you like wahala aje no wahala oh sokoto pkepken issa nika Omi garri issa water Trouble dey find wahala Ogaba Ogaba No dey find trouble comot body nor dey find trouble comot body no dey find trouble comot body no dey find trouble comot body Would you mind baby to be my lover I no go mind if you wan dey Buga baby If you vibe with me I will vibe with you If you play with me I go play with you Ogaba, Ogaba, Ogaba, Ogaba, Ogaba Ogaba after round one original panadol extra otun gbe de oo O yo tan owa be kun be kun belle full belle full O yo tan owa be kun be kun Trouble Dey find wahala na person wey like food na em go chop belle full O yo tan owa be kun be kun O yo tan owa be kun be kun Belle full belle full O yo tan owa be kun be kun Trouble Dey find wahala na person wey like food na em go chop belle full O yo tan owa be kun be kun If you vibe with me I will vibe with you If you play with me I go play with you ogaba
Written by: Badmus Habeeb Okikiola, Ekenedilichukwu Ijemba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...