album cover
Switch
6
Afro-Beat
Switch은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2022년 12월 30일일에 Cee Global Records에서 발매되었습니다.Truth to be told (T.T.B.T) - EP
album cover
발매일2022년 12월 30일
라벨Cee Global Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM

크레딧

작곡 및 작사
Akorede Kred
Akorede Kred
작사가 겸 작곡가

가사

Uuh uuh yeh yeh yeh
Sinape Sinapo Sinapapa gbes
Would You Pray For me
So many ups and down
Bruda would u dey for me
Baba Shine ur Light on me
Still pushing P
Only me i see
So I fight for me
So I fight for me oh
Said that am bad
Am so good at it
Hot boy
Don fresh take alook at me
For this side no fugazy
Brother Man i don't need ur company
So many things wey man don see
So many kele wey no won gree
So many yawa oh
Coz I no get raba
My ship water no fit sink
No time for bull shit talk
Oro owo lobamijo
If u ready take ur panties off
Am bout to switch
No time to snitch
Tinba paro komingbemilo
If u owe me
Better pay me up
Ki owole kin
Buga won
My eyes don see
am bout to switch
Let go now
Aah mad oh
Oh cool oh crazy
Oh cool oh crazy
Badboy,u won kill pesin
Ahh
Mad oh
Oh cool oh crazy
Oh cool oh crazy
Badboy
You won kill pesin
Kowowole mah buga won
Kowowole mah buga won
Kowowole ka buga won
Kowowole kin buga won
Kowowole mah buga won
Kowowole mah buga won
Kowowole ka buga won
Kowowole kin buga won
Kid from the trenches
If I do bad e no go pay me
So I stay g'd up
Malobesi mi
Wanfo
When i pull up inna bentley
Roll trees on rizzler
Take a trip to ibiza
Boy it's been along time coming Abodayan moni
Now u see me
You see star
Yes
No time for bull shit talk
Oro owo lobamijo
If u ready take ur panties off
Am bout to switch
No time to snitch
Tinba paro komingbemilor
If u owe me
Bettee pay me up
Kowo wole
kin buga won
My eyes don see
Am bout to switch
Kowowole mah buga won
Kowowole mah buga won
Kowowole ka buga won
Kowowole kin buga won
Shomo
Kowowole mah buga won
Kowowole mah buga won
Kowowole ka buga won
Kowowole kin buga won
Shomo
Ahh mad oh
Oh cool oh crazy
Oh cool oh crazy
Badboy u won kill pesin
Ahh
Mad oh
Oh coo ohcrazy
Oh cool oh crazy
Badboy
You won kill pesin
Omo ope zero fugazi
Puff puff pass
From the jar
Straight to the body joor
Highgrade longbemi lor
Tinba paro komigbomilo
Sinape Sinapo Sinapapa gbes
Written by: Akorede Kred
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...