SEGXZY의 Bad Belle을(를) 감상해 보세요.

Bad Belle

SEGXZY

Afro-Beat

1 Shazams

뮤직 비디오

BAD BELLE
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

제공

SEGXZY의 Bad Belle - Single을(를) 감상해 보세요.
ALBUMBad Belle - SingleSEGXZY

크레딧

작곡 및 작사
Segun John Ola-Fadunsin
Segun John Ola-Fadunsin
송라이터

가사

Segxzy! Now Na Morning! Mmmmm Na na na na Na!!! Ahh!! Small girl Dem tell you yesterday But you no hear E don clear All your shakara don end No more denge When dey tell you You go dey vex You use your backside Dey oppress Your mate dey school you dey flex Even the gateman jenbe When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you You go just dey call them Bad belle, Bad belle Bad belle o oh And e don hooke you Shey dem still be bad belle, bad belle Bad bell oo Wetin you wan kill yourself for Who don pass you, don pass you Make you loyal for who you loyal for So you sef go fit to grow Segxzy don go front o Backward never o Segxzy dey sail oh And you cannot sink my ship o When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you You go just dey call them Bad belle, Bad belle Bad belle o oh And e don hooke you Shey dem still be bad belle, bad belle Bad bell oo Anything you sow, mmmmm Na him you go wear Soldier come soldier go We still dey dere, As you wan stab me for back No forget say! Another person dey your back o Cos if you live by the sword! You go! U go kpai by the sword o When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you You go just dey call them Bad belle, Bad belle Bad belle o oh And e don hooke you Shey dem still be bad belle, bad belle Bad bell oo Omo I dey tell you If you like you hear If you like you no hear Nothing goes for nothing The man you fall today You no go see am fall tomorrow Now Na Morning You cant outshine your master
Writer(s): Segun Ola-fadunsin Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out