album cover
Flex
1,272
Afro-Beat
Flex은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 11월 17일일에 CREAM GANG에서 발매되었습니다.Flex - Single
album cover
발매일2023년 11월 17일
라벨CREAM GANG
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM113

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Yuwa
Yuwa
작사가 겸 작곡가
NEHiii
NEHiii
작사가 겸 작곡가
Nehizena Bazuaye
Nehizena Bazuaye
작사가 겸 작곡가

가사

Dey play
Y U, cream gang
See charle i nor wan stress i just wan ball
I just wan flex i just wanna get pumped
No time to jonze i just wanna have fun
Pass the bottle i'll take some and get drunk
For this place wey we dey omo no time to form
All the pretty ladies are shaking their bumbum
Bbl or natural all of dem dey conform
If you are still sitting down omo odi gan gan
We outside
tonight
We catching all the vibe
We nor send nobody we just living our life
We outside
tonight
We catching all the vibe
We nor send nobody we just living our life
I just wan flex, no stress
Flex, no stress
I just wan flex, no stress
Flex, no stress
Charley, i just wan flex
Nothing dey this life,
So enjoy till you kpai
See if you no get baby,
Oya carry one for the night
Urgent 2k, e no dey,
Yeah okay, just dey play (dey play)
So if you see me with your boo for the road omo no complain
Cos girls just wanna have funds
And me i just wanna have fun
And if she give me i go knack
Emi nakamora, kin won gege
Girls just wanna have funds
And me i just wanna have fun
And if she give me i go knack
Emi nakamora kin won
We outside
tonight
We catching all the vibe
We nor send nobody we just living our life
We outside
tonight
We catching all the vibe
We nor send nobody we just living our life
I just wan flex, no stress
Flex, no stress
I just wan flex, no stress
Flex, no stress
Charley, I just wan flex
Written by: NEHiii, Nehizena Bazuaye, Yuwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...