가사
Ah Respect SouloSound pondabeat yo!
(Intro)
Uhh Yeah yeah
Uhh yeah yeah
Wo-Wo-Wo-Wo-Wo
Uhh yeah yeah
Jimmy Kesh dey here so…
(Verse 1)
Omalicha, What do you want from me now
I got a girl I no fi be your lover
She gives me everything I need she do me proper, oh yea
Oh my God oh
Don’t let these f*cking haterz Quench my fire oh
Holy water cover me from north and south o…
From the east and west oh uh
(Pre-Chorus)
So I go dey run my race
You better watch ma space
I no fit slow, I no dey rush
So don’t cross my lane
Brother don’t cross my lane..
(Brother don’t cross my lane)
Me I dey pray for Grace
As I dey work and pray
No Carry my matter for head o
Dey your lane, Me sef go dey my lane o…
(Chorus)
I just wanna Shokolobangoshe o…, eh
But no day’s a holiday o…, eh
Anywhere the money dey…
Na there wey d boy go dey
Biko give me panadol to cure my craze o
Sapa been dey show me shege
Na money fit cure my craze oh…
Uhh Yeah yeah
Uhh yeah yeah
Wo-Wo-Wo-Wo-Wo
Uhh yeah yeah
Uhh Yeah yeah
Uhh Yeah yeah
Uhh yeah yeah
Wo-Wo-Wo-Wo-Wo
Uhh yeah yeah
Oh yea yea yeaheah
(Verse 2)
All the rise and falls
Boy dey stand up tall
I no fit con dey preach o
I no be man of God, I no be man of God
So I no go talk too much
you better sing to my melody
I bring the vibe when I’m steppin’ in
All of the girls on my Insta wan’ to dey bother me
But na money wey dey bother me…
right now,
(Pre-Chorus)
So I go dey run my race
You better watch ma space
I no fit slow I no dey rush
So don’t cross my lane,
Brother don’t cross my lane…
(brother don’t cross my lane)
Me I dey pray for Grace
As I dey work and pray
No Carry my matter for head o
Dey your lane
Me sef go dey my lane oh… oh uh
(Chorus)
I just wanna Shokolobangoshe o…, eh
But no day’s a holiday o…, eh
Anywhere the money dey…
Na there wey d boy go dey
Biko give me panadol to cure my craze o
Sapa been dey show me shege
Na money fit cure my craze oh…
(Outro)
Uhh Yeah yeah
Uhh yeah yeah
Wo-Wo-Wo-Wo-Wo
Uhh yeah yeah, Uhh Yeah yeah
Uhh Yeah yeah
Uhh yeah yeah
Wo-Wo-Wo-Wo-Wo
Uhh yeah yeah
Jimmy Kesh dey here so…
Written by: Jimmy Kesh