album cover
System
17,941
World
System은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 5월 6일일에 Jadon Shatta Entertainment에서 발매되었습니다.System - Single
album cover
발매일2020년 5월 6일
라벨Jadon Shatta Entertainment
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM78

크레딧

실연 아티스트
Larruso
Larruso
실연자
작곡 및 작사
Ridwan Abdul Rafiu
Ridwan Abdul Rafiu
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Jaemally
Jaemally
프로듀서

가사

[Verse 1]
You no see the system dry
Things nuh right
Government dey but it seems dem no mind
We still on God yeah, still on grind ay
Still on grind, oya gimme the riddim make ah sing yee
Cos e been a long time wey I see grace
All ah ma people wey dem dey jail
Ego be alright bebia bɛyɛyie
And we go jubilate oo
Make you no frustrate oo
E never be late oo
E never be late oo
System bad
Everyday we cry ay-ay
But we still fly ay-ay
Matter of time
Them go see we shine ay-ay
And dem go shy ay-ay
[Chorus]
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
[Verse 2]
Ego be okay
Okay
One day ego be okay
Shake ah brother man say okay
Okay okay
Bɔya bɛɛ no nio
Eledumaremi malo fi won shemi o
I just wanna blow
Na wetin make ah know na wetin make ah know
One time for my people, one time
One time for my people, two time
We dun dey hustle dun try big time one time
We go make am due time
One time for my people, one time
Two time for my people, two time
Three time for my people, three time
We go make am big time
[Chorus]
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
[Verse 3]
You no see the system dry
Things nuh right
Government dey but it seems dem no mind
We still on God yeah, still on grind ay
Still on grind, oya gimme the riddim make ah sing yee
Cos e been a long time wey I see grace
All ah ma people wey dem dey jail
Ego be alright bebia bɛyɛyie
And we go jubilate oo
Make you no frustrate oo
E never be late oo
E never be late oo
System bad
Everyday we cry ay-ay
But we still fly ay-ay
Matter of time
Them go see we shine ay-ay
And dem go shy ay-ay
[Chorus]
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
Everybody sing yieee yiee, eh
Yieeeh
Ego be okay
One day ego be okay
[Verse 4]
Okay
Okay
One day ego be okay
Okay
Okay
One day ego be okay
Okay
Okay
One day ego be okay
Written by: Ridwan Abdul Rafiu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...