album cover
Connect
11
Afro-Beat
Connect은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 3월 3일일에 FOREVER DOUP RECORDS에서 발매되었습니다.Way Back
album cover
앨범Way Back
발매일2023년 3월 3일
라벨FOREVER DOUP RECORDS
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Theophilus N.K Martey
Theophilus N.K Martey
작사가 겸 작곡가

가사

Amapiano Amapiano
You need to connect before collect
Make time for your formation
Firm strong like foundation
Make time for your occupation
People demma instigating Okay
Yea you know say mi nuh waiting
Saapi imali ma mi NkuluNulu
You know say ebi the money
Nk33 eny3 ko ni ats3 mi zombi
So if I no work hard
I know say I no fit buy all the things wey mi want
Like the range rover eeh eh
As you dey working now
Make you dey power your faith with more money ooh oh
As the sun go up ebi money
No say time no dey ebi money
Wetin mi want oo
Wetin we search oo ebi money
No time oo eh
More favors pun mi way
You already know gege
You know say ebi the money
Nk33 eny3 ko ni ats3 mi zombi
So if I no work hard
I know say I no fit buy all the things wey mi want
Like the range rover eeh eh
As you dey working now
Make you dey power your faith with more money ooh oh
As the sun go up ebi money
No say time no dey ebi money
Wetin mi want oo
Wetin we search oo ebi money
No time oo eh
More favors pun mi way
Gege
Sane eh eh it your mehn Doupboy
Written by: Theophilus N.K Martey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...