album cover
Winner
1,739
Afro-Pop
Winner은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 3월 3일일에 power house entertainment에서 발매되었습니다.GENESIS
album cover
앨범GENESIS
발매일2023년 3월 3일
라벨power house entertainment
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM115

크레딧

실연 아티스트
Njang Collins AKA Kocee
Njang Collins AKA Kocee
실연자
작곡 및 작사
Njang Collins AKA Kocee
Njang Collins AKA Kocee
작사가 겸 작곡가

가사

Ko-c - Winner [ Lyrics ]
Mr Njang
Pa Njang
Na who don barb you punk eh
We di fry BBQ
Chorus
Winner winner (Winner)
I’m a bigger winner (Ok)
Winner winner (Ok)
I’m a Africa winner (Winner)
Winner winner (Winner)
I’m a bigger winner (Ok)
Winner winner (Winner)
I’m a Africa winner
Verse I
Now no be na who work hard
Or na who don work pass
Wey go get the chop
If not truck pusher for don buy big house
With a new Mercedes Benz and a Porsche (That’s right)
You go need to kiss ass or you go dey bend yansh
Same time chop slap so you stay on top
Nevertheless you go still dey on-top the top 5
With another man’s honey milk in your cup
So whatever thing wey belong to Caesar
We no dey give’am again to Caesar
First step na who go bringam
Kotopi don turn bush meant Ngunyam
Wetin go delay but e no fit deny oh you know (Oh no)
Wetin be my own e no fit be your own you know (No way)
That’s why I say
I’m a winner (Winner)
I’m a winner
I don’t need a trophy (A trophy)
I’m a winner (Winner)
I’m a winner
I don’t need a trophy (A trophy)
I’m a champion
I don’t need a trophy (A trophy)
I’m a winner
Gimme winner
I don’t need a trophy (A Trophy)
Verse II
Alright yo
I’m a fast guy
I’m murdering poverty burning calories
Of negativity making it rain below a blue sky
Everybody wanna know me on the inside
I’m on my way to heaven I don’t need to backslide
In every disappointment there’s always a bright side
You should never talk about competition with me
Içi au Kamer you looking at the king of the Southside
I’m at the pinnacle of my beginning
Already making more than a million on my paycheck
I grind
How do you believe in a **** who put a knife on your back
Looking for every other past to leave you behind
That’s bullshit
Stop see
I don chop but yet I no flop
I don run but still I no stop
I don high but wey na you lob
My album don drop
I’m a winner (Winner)
I’m a winner
I don’t need a trophy (A trophy)
I’m a winner (Winner)
I’m a winner
I don’t need a trophy (A trophy)
I’m a champion
I don’t need a trophy (A trophy)
I’m a winner
Gimme winner
I don’t need a trophy (A Trophy)
Outro
Gimme the mic yoh
Ko-c
One time, one time, one time, one time
A winner, a winner
Written by: Njang Collins AKA Kocee
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...