album cover
Aba
1,822
Afro-Pop
Aba은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 3월 3일일에 power house entertainment에서 발매되었습니다.GENESIS
album cover
앨범GENESIS
발매일2023년 3월 3일
라벨power house entertainment
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM123

크레딧

실연 아티스트
Sarkodie
Sarkodie
실연자
Njang Collins AKA Kocee
Njang Collins AKA Kocee
실연자
작곡 및 작사
Njang Collins AKA Kocee
Njang Collins AKA Kocee
작사가 겸 작곡가

가사

Ko-c - Aba ft. Sarkodie [Lyrics]
Eh
Hehe
Aba
Gimme the mic yoh
Ko-c
Skrrrr Krkrk
Ha’a Yo’o Uh
Ko-c Verse I
Some of wuna just dey feel yourself
We dey like muna you be tété for kwata
Na you go school but na me buy Benz
As I dey chop things you chop makara
I go advice you say I be your pa
As you talk hope money dey for your kwa
No be na kwa like otofiakwa
Na you get money but pikin no fit go léwa
Eh gimme the mic yoh
And the story get part 2
When I go talk wuna go say On S’en Fout
Samedi soir na you di buy all Black for Bamboo
So many girls on your table
Dem di dance Zanku
And now you di owe landlord
You no fit pay sef pikin school fees
You di wait for another jackpot
Before then you go get a quit notice
Ehh si tu bois le faux whisky
Nous on boire le walker
Si tu fumes même le gué
We go smoke shisha
N’est pas nous tous on est soul
You don high I don high
Tu mimba même quoi?
A la fin on va die
Ehhh leggo
I like that move (I like that move)
Gimme that move (Gimme that move)
That f**king move (That f**king)
Give that classic move (Move it)
I like that move (I like that move)
Gimme that move (Gimme that move)
That classic (That classic)
Give that f**king move (Move it)
I like that
I like that move
I like that
Give that f**king move (Move it)
I like that
I like that move
I like that
Give that f**king move
Sarkodie Verse II
Ko-c
Ehh si tu bois le faux whisky
Nous on boire le walker
Si tu fumes même le gué
We go smoke shisha
N’est pas nous tous on est soul
You don high I don high
Tu mimba même quoi?
A la fin on va die
I like that move (I like that move)
Gimme that move (Gimme that move)
That f**king move (That f**king)
Give that classic move (Move it)
I like that move (I like that move)
Gimme that move (Gimme that move)
That classic (That classic)
Give that f**king move (Move it)
I like that
I like that move
I like that
Give that f**king move
I like that
I like that move
I like that
Give that f**king move
Outro
Gold digger
Yes you go go twitter
Play match with your goalkeeper
F**k with your own sister
Yemasa yeme smoke shisha
Take your own ginger
We na you go hold me naa
Say I be copy cat
Ko-c
Ko-c be gold singer
Sakodie
Sark to the Sarkodie
Koss
Gimme the mic yoh
BigDreams
Smoke shisha, yes smoke shisha
I be goalkeeper
Gold digger (Boire whisky, J Walker)
Gold digger (Quel gué)
Gold digger (You don sou, who don sou)
Gold digger (I never high, No who go die)
Written by: Njang Collins AKA Kocee
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...