가사

I wan talk my mind o Through the micro(phone) E get many many things wey dey make my Pressure rise o Eye dey red o On the lolo Nobody send o I no go trust again Coz I no fit explain Why o Dem go dey cross my lane If I give chance dem go tear my lace oh I've been smoking more Baz and kpoli To free my mind With my molly Did you check on me? Wetin u do for me? Nobody really dey To watch my back So I dey face My heart attack No dey bother me No Dey bother me Uhn Is RPG on this one DBornRapper 775 Uhn I'm just a broke sad dude battling with depression Smoking and drinking not for the peer pressure Unhappy with God because I feel cheated They said be grateful but this shit ain't making no sense I've got an Ep on the way but lack of m causing delay People switching up on me because they see me everyday I can't sleep at night,shedding tears,grinding hard and pray Everyday I wake is a new day with the same pains I didn't forget you I'm going through a lot too I didn't reach out because I'm trying to find my way through Never the proud type but life chose to humble me My life ain't no comedy but they laughing at me To everyone showing love in my Lowest times I gat you for life and I love you a multiple times The Chubby Don
Writer(s): Ayebatarinipre Aye-agele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out