album cover
Broken Bone
466
Afro-Beat
Broken Bone은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 3월 17일일에 Rockers에서 발매되었습니다.Broken Bones - Single
album cover
발매일2023년 3월 17일
라벨Rockers
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM160

크레딧

작곡 및 작사
Kingsley Omah Didia
Kingsley Omah Didia
작사가 겸 작곡가

가사

Oh no no no
Oh ye ye ye
Oh no ye hmm
This thing wey you do me
Ahhh
Do me ah do me ah
Do me ah do Me ah
Do me ah do me ah
Way You do me ah
Do me ah do me ah
Do me ah do me ah
Do me ah do Me
Ahhhhha
All I wanted was your trust
I gave you all that I gat
And you let me down
Turn me down
Waste my time
Now that my jacket means a lot
Now where's my jacket
She don tear am
She don light am
She don burn am
She don quench am
She do waste am
Waste am
She come dey call me
Oga bar man, man
Okada man, man
Wayo wayo man, man
High way man, man
I will only marry a Yoruba man
Wey get rubbars
you know get Rubbars
Arm r*bb*r ro*bb*r r*bb*r
Ahh
After you given me high blood Pressure
High blood pressure
After you put'n me for temptation
Put'n me for temptation
After you manipulate my life
You manipulate my life
After you put'n me for high jump
Wey I break my leg
Break my bone
Break my waist
My **** dey parra
Doctor dey hala
Nurse dey fear
People dey halaaah halaah.
You don do me,ah do me,ah
Do Me,ah do me,ah do me,ah
Do Me,ah
This thing way you do Me,ah
Do me,ah do me,ah
Do Me,ah do me,ah do me ahh
Ohohoah
Written by: Kingsley Omah Didia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...