뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Awesome HC
Awesome HC
실연자
Kaptain
Kaptain
실연자
Johnson Awere Ebere
Johnson Awere Ebere
리드 보컬
Somachi Obiora
Somachi Obiora
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
Johnson Awere Ebere
Johnson Awere Ebere
작사가 겸 작곡가
Etuk Monday Favour
Etuk Monday Favour
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
빌리언
빌리언
프로듀서
Ngochindo Jima Festus
Ngochindo Jima Festus
마스터링 엔지니어

가사

[Verse 1]
Man go wake up every morning
Wetin man go do?
Na to look for the money
Family go gat to chew
Everyday man is working
Pikin go go school
And the bills just keep on coming
And man no get excuse
[Verse 2]
Many challenges, challenges, challenges
That we face, that we face, that we face
Every single man dey run e race
And the things dem weh a man dey steady chase
Fit to make a man to craze
We carry weight, carry weight, carry weight
You gats be fit, gat be fit, no be faith
Every single man dem can relate
To every single thing wey I dey say
Mehn I dey cap you reals
[Chorus]
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
[Verse 3]
Hello Mummy, mummy keep calling
Hello baby, baby keep billing
Current mood, moody, state of mind cast
Man just dey sad, man no get cash
To be a man hard, I done fold my track
Nobody drop information say Sapa dey around
Na em dey my yard dey make everything hard
Left home to feed home, never see food chow
Man to man you know, man gats get the dough
Man gats rock n roll
Brother man, you know na location be road to locate the dough
I gats get your back, you gats get my back, you know the street code
Brother Uche face gats show
Puff and pass the smoke
[Chorus]
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
[Verse 4]
You go try balance
You go try kpos
You go try gallant
You go try strong
Though we know that nobody is really righteous
Life e fit to tight like you dey inside titus
[Verse 5]
I say you go try balance
You go try kpos
You go try gallant
You go try strong
Though we know that nobody is really righteous
Life e fit to tight like you dey inside titus
But we roll
[Chorus]
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Nah no be beans ah
Say to be a man no be beans ah
Written by: Etuk Monday Favour, Johnson Awere Ebere
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...