album cover
Light (feat. Ib Code)
177
Music
Light (feat. Ib Code)은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 3월 23일일에 SB에서 발매되었습니다.Light (feat. Ib Code) - Single
album cover
발매일2023년 3월 23일
라벨SB
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM101

크레딧

실연 아티스트
SBTHAPRODUCER
SBTHAPRODUCER
실연자
작곡 및 작사
Oluwadaramola
Oluwadaramola
작사가 겸 작곡가

가사

Ehyah yah yah yah
Oh oh
Wake up in the morning
I dey pray for blessing in abundance
Abundant
Baba God show them oh
Make them dey wonder
Oh Wonder
Where my blessing come from oh
Abi he don buy soap
You fit do am
I pray for my enemy
Make them die by fire
Oh fire
Oh oh
Father oh father
Pour me holy water oh
Oh oh my father
Put light for my charger oh
Father oh father
Pour me holy water oh
Oh oh my father
Put light for my charger oh
Oluwa shine your light on my way
Make dem no go use me play
Big blessings wey go cause shockwave
You know i get expensive taste
Because father oh father
All this bad belle de pray say make I come down
But never oh never
I still be standing ten toes in my balenciaga
Mo bebe ni o
Oluwa please don't leave me o
The fire inside me o
Let it keep on burning oh for life
Written by: Oluwadaramola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...