album cover
High
2,302
World
High은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 28일일에 The Music Supervisors에서 발매되었습니다.High on Crazy Love - EP
album cover
발매일2023년 4월 28일
라벨The Music Supervisors
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
TMS Songs
TMS Songs
실연자
Braynezee
Braynezee
실연자
작곡 및 작사
Braynezee
Braynezee
작곡가
Brian Okwesilieze Okorie
Brian Okwesilieze Okorie
가사

가사

Angelina you have given me migraine
Internally you have scatter all my brain ohhh
I no fit think
Me I don dey go insane
If you no love me wetin you go gain ohhh
Baby don't worry money dey come (money dey come, money dey come)
For you I don sing a thousand songs (thousand songs, thousand songs)
If dem wan fight I go turn King kong
King kong
I dey feel you die
You dey say na lie
Onome walahi
Your Love dey make me high
I dey feel you die
You dey say na lie
Onome walahi
Your Love dey make me high
Your love don make me high
Your love don make me high
What do you think about our loving
E dey do me like a kind of jazz ohh
If i be the Don, baby you Jazzy
Girl you took my heart without a surgery
Baby no fear, daddy is here
I'm gonna show you I care
Give you good loving all year
Baby oh yeah
Tonight we'll be holding our hands ohh
Baby I want you to stay
Without you my life's not the same
It be so lame
Way I'll be saying your name
You go know say no be game ohh
I dey feel you die
You dey say na lie
Onome walahi
Your Love dey make me high
I dey feel you die
You dey say na lie
Onome walahi
Your Love dey make me high
Your love don make me high
Here we go here we go again
Your love don make me high ooh
Your love don make me high
Written by: Braynezee, Brian Okwesilieze Okorie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...