album cover
Tonight
247
Reggae
Tonight은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 6일일에 No Doubt Records에서 발매되었습니다.Reggae Triplets: Natural Black, Prestige and Eljai
album cover
발매일2023년 4월 6일
라벨No Doubt Records
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM153

가사

Hmmm hmm
Hmmm hmm hmm hmm
Hmmm hmm hmm
Hmmm hmm hmm hmm
Hmmm hmm hmm
Hmmm hmm hmm hmm
And is your boy prestige oh oh
Tonight I won party
Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body
Hmmm hmm
Hmmm hmmm hmm
Tonight I won party
Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body
Hmmm hmm
Hmmm hmm hmm
Even if the money nor Dey
Me I nor one send
Money nor Dey
Me I just one flex
Me I nor want anybody way go
Go disturb me or stress me
Even if the money nor Dey
Me I nor one send
Money nor Dey
Me I just one flex
Me I nor want anybody way go
Go disturb me or stress me
Me I nor Dey vex oh
Me I nor Dey vex oh
Me I just want to Dey flex oh
Shay you know I nor like stress Oh
Shay you know I nor like stress Oh
Abeg abeg
If nor be something wey go give Me joy for here
Carry your matter make you put Am for your head
Carry your billing make you put Am for you pocket oh
Like Omah lay free my mind oh Shayo
I just one high oh high oh
Too many stress I nor one die oh
Die oh oh oh
Them nor go let you be
For this economic
Life hard and dem one they Bother me
Oh...
I nor Dey gree
Oh...
Just allow me be
Tonight I won party
Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body
Hmmm hmm
Hmmm hmm hmm
Tonight I won party
Cause Tomorrow I won commot All the sorrow for my body
Hmmm hmm
Hmmm hmm hmm
Even if the money nor Dey
Me I nor one send
Money nor Dey
Me I just one flex
Me I nor want anybody way go
Go disturb me or stress me
Even if the money nor Dey
Me I nor one send
Money nor Dey
Me I just one flex
Me I nor want anybody way go
Go disturb me or stress me
Can somebody tell my neighbor
Tell her say if she nor flex today
Tomorrow
She fit nor still enjoy her labor
Can somebody tell my neighbor
Tell her say if she nor flex today
Tomorrow
She fit nor still enjoy her labor
Oh no
Oh no no no no
No no
Written by: Bruce, Lauriston Zetroy, Kemar "Flava" McGregor, MCGREGOR KEMAR RICHARDO
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...