album cover
Down Fall
26
Pop
Down Fall은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 27일일에 Licisco에서 발매되었습니다.Down Fall - Single
album cover
발매일2023년 4월 27일
라벨Licisco
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

크레딧

실연 아티스트
Licisco
Licisco
실연자
작곡 및 작사
Newman Johnson
Newman Johnson
작사가 겸 작곡가

가사

I never see all the things wey I pray for ohh
My efforts and my hard work no fit fall down
Watching our pop men them going down ohh
Despite the hard work and their fighting faith (oh no)
Shey you know say these stories no clear for my eye
Abi all the times wey you work now free now (hmm)
When you see all the pains for my eyes ohh
Work day and night, las las I still no get house oh no
So many things wey I don put my hand now
E no let me pray
E no let me dey
No let me stay to rest
I dey work for penny
Dem no give me timing
All they want to do is chancing me
Make my problems e dey for dozen
When my desire is still burning
When my heart e dey hit home
I no see home
When you see me smiling
Then my heart is crying
Other things you know
Other things you do (oh)
Long one leads to goal
Short one leads to death
Hold me
Something is changing me
I don't want to fight to live
When I don dey chase my dream
Can you call me the firefighter (fire)
Wey go quench my fire right now (fire)
'Cause my head is the burning fire (fire)
Since morning, I dey for alter (fire)
Holy father
Pour me holy water
I no wan big dream scatter
'Cause I wan to just dey gather
Watching my pop man going down, oh-oh
They hit man to dead man, oh no
Shey you know say this story no clear for my eye, oh
Abi all the time wey you work nah free now, oh
Elegelege, elegelege, oh
Elegelege, elegelege, oh
(Wisebeatzdaevagreen)
Written by: Newman Johnson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...