album cover
Small Small
album cover
Small Small은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 5월 19일일에 Dok Tape Records에서 발매되었습니다.Just a Litto (Soft) - EP
Released2023년 5월 19일
라벨Dok Tape Records
언어English
BPM117
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

ehn
Ahn ahn ahn
Ehn ehn
Kpose kelebe
No gbrrr (ehn ehn)
Mmmmmm mmm mmm
Skallito ( small small) dok tape
Skallahtary (small small)
Do me do me
Chop my money (small small)
Take it easy ( small small)
Dem want to kill e person (small small)
I enter waka (small small)
I find find find
I looku looku (small small)
I come see see see
I say I enter waka (waka waka) small small
I find find find (find find find) small small
I looku looku (looku looku)
I come see see see see
Ahn aaahn
As she enter the place
We dey turn up o
The baby konju
 be like dunlop o
She carry the hmm hmm
She carry the eh eh
O baby your body
Na jollof o
I say na wetin o
Wetin (wetin)
She want to kill person (person)
She carry many many (many many)
She want to killi nmadu ( killi nmadu)
You carry kpotome (oh nana)
I carry money (oh nana)
Dis your body (oh nana)
Na kill and bury ( oh nana)
I say you carry kpotome ( oh nana)
I hold my money ( oh nana)
Baby dis your body ( oh nana)
Na kill and bury (oh nana)
Abegi do me do me
Small Small
Chop my money
Small small
Take it easy
Small Small
Dem want to killi person
Do me do me
Small Small
Chop my money
Small Small
Take it easy
Small Small
Dem want to killi person
Small small
Carry kpotome
Small Small
I carry money
Small Small
Dis your body
Small Small
Na kill and bury
Small Small
I say
Poco a poco
Little by little na so we dey go
My money your ukwu
No money no ukwu
Na so she dey go o o (leave am)
Everything dey sweet
Anything she do na sugar
My money too dey sweet
Anything she want I give her
Na kakambe (eh eeh)
She dey burn fire (fire)
I dey burn raba (raba)
Waiter yetunum manya (ehn)
I say na kakambe ( kakambe)
She dey burn e fire (burn e fire)
I dey burn e raba ( burn e raba)
Waiter yetunum manya (manya manya)
I say na wetin o wetin
Wetin
She want to killi person (kill e person)
She carry many many (many many)
She want to kill e madu (small small)
I say na wetin o wetin (wetin)
She want to kill e person (kill e person)
She carry many many (many many)
She want to kill e madu (kill e madu)
She carry kpotome (oh nana)
I carry money (oh nana)
Dis your body (oh nana)
Na kill and bury (oh nana)
I say you carry kpotome ( oh nana)
I hold my money (oh nana)
Baby dis your body (oh nana)
Na kill and bury
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn.
eh eh
Ah ahn ahn
Written by: Taribo Kevin Horsfall
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...