album cover
Self
3
African
Self은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 4일일에 Zinzu Nation에서 발매되었습니다.Living Legend
album cover
발매일2023년 4월 4일
라벨Zinzu Nation
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM117

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Zinzu Phyton
Zinzu Phyton
실연자
작곡 및 작사
Zinzu Phyton
Zinzu Phyton
작곡가

가사

[Zinzu nation]
All man for himself na inside jungle we dey o
Bad boy Zinzu omo oro we dey o
Omo oro ko sí erepa ninu aye o
as you no see me I no see you
My brother I dey love for my money I dey feel you give me melody
Oti ye e
Awa ti lo
O ti pe
O ti goes
O tilo
Who tell you say God no dey
Who tell you say grace no dey
Na pesin wey see me I go see
if you no see me I go kala you o ma brother
Uncle Ben ko sí ere
What goes around comes around
Ekwueme
Zinzu omo oro gbera pa
Jawo laya ko ṣẹru bawọn sẹ
Igba laye ma lọ fọ
All man for himself na inside jungle we dey o
Bad boy Zinzu omo oro we dey o
Omo oro ko sí erepa ninu aye o
as you no see me I no see you
My brother I dey love for my money I dey feel you give me melody
Oti ye e
Awa ti lo
O ti pe
O ti goes
O tilo
Finally like that
You no work you dey sleep
Ko si Irun labẹ ejo
Omo oro
O le pawo se nínú ayé
On God ni o omo oro
No shake
Magbon magbon
Omo oro
Give what belong to caesar to caesar
Omo this life na vice versa
Oju ti la mo ti já sí sapa
Omo oro ko si erepa ninu aye
Ha my brother wise up o
Jara e se nínú ayé
Bad boy Zinzu o ogo
Idan, omo, omo oro tonso ninu aye
All man for himself na inside jungle we dey o
Bad boy Zinzu omo oro we dey o
Omo oro ko sí erepa ninu aye o
as you no see me I no see you
My brother I dey love for my money I dey feel you give me melody
Oti ye e
Awa ti lo
O ti pe
O ti goes
O tilo
On God ni o omo oro
No shake
Magbon magbon
Omo oro
Written by: Zinzu Phyton
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...