album cover
Omo La Bouncing
album cover
Omo La Bouncing은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 29일일에 Good Music City에서 발매되었습니다.Omo La Bouncing
2023년 4월 29일
라벨Good Music City
언어English
BPM99
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Afi bi pe won Le mi bo
I see their steps
They catching up
As I dey dive I dey jump gutter
Mi o sere o mi o sere ooo
Omo ton bi ton fowo to
I know the things me
I don give up
I know the food
I know I fit chop
Mi o Le mo e
Cos o Le mo mi
Ye ye
Laiye o
Me I no go toshi laye o
Mi o fe talaka layeimi o
Mio fe taraka layeimi
( Odi dandan)
Ye ye oo
Laiye
Me I no go toshi laye o
Mi o fe talaka layeimi o
Mio fe taraka layeimi
I still take it as adulting
Maybe with time e go pass me
I see my mates as
Their own just boku
I no my own sef go plenty
E no mean say I no hear all
D talk dem talk
Na me pretend and all
Time for response go come
Una go hear plenty
Word for my mouth
Oh yh
God wen u drop my money
Please drop my money on barz
Cos u know say man like me
Really love expensive life
I go wan wear louis v
I go wan live life
I go wan travel around
I go wan live large
Sho ti gbo yeye
Yeye
laiye o
Me I no go toshi laye oooo
Mi o fe talaka layeimi o ooo
Mio fe taraka layeimi
(Odi dandan)
Yeye
laiye
Me I no go toshi laye o
Mi o fe talaka layeimi o
Mio fe taraka layeimi
Afi bi pe
Won Le mi bo
I see deir steps dey catching up
Emi gan mi o ti e gba fun wo
Bon she da seyin gan
Ni mon da siwaju o
Eti mo mi
Mio kin dull
Rara
Ginne baby step
Like a simba dada
Dum me like a dum
Dadadada oyoyoyoy
Yh yh
Written by: Superginee Adedayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...