album cover
Why
159
Hip-Hop/Rap
Why은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 4월 28일일에 Flowtain에서 발매되었습니다.Why - Single
album cover
발매일2023년 4월 28일
라벨Flowtain
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM127

크레딧

작곡 및 작사
David omolumen
David omolumen
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Ghadman
Ghadman
프로듀서

가사

How many times I go call your phone
Shay you're the one that I'm talking to
How many times I go come your zone
These are the things I can not condone yay
All of my property, finish my money
You still dey pressure me
I gave it all for you, I gave it all to you
But you carry my heart go far away
Na me you wan dey use dey play
Kilo shele gan gan wetin you dey talk talk
Say you no wan do again
But you carry my heart far away o
What dey play o what dey play o
Why o why o why o why o ay why o why o
I want to know I want to know ay
Why you do me so
Why o why o why o why o ay why o why o
I want to know I want to know
Me wey be hot cake eh with sweet icing
You wicked me, temperature rising
If I too reason am I'll be just vexing
They better hold me now before I kill person
Oh I thought our love is forever
Betray me for how many pieces of silver
Use me until my battery run down
You don't even know how many girls I turned down
But you carry my heart go far away
Na me you wan dey use dey play
Kilo shele gan gan wetin you dey talk talk
Say you no wan do again
But you carry my heart far away o
What dey play o what dey play
But it's all good, so fine don't you ever call my phone
Patient dog like me naso them chop my bone
Delete our photos and clear all the chats
In my next life I go scatter many girls hearts
All these babes wan dey snatch me like ballot box
Na my matter dey their head when I no be dreadlock
"Dance or go back to your ex?" see question
I no go fall again even if she put love potion
Why o why o why o why o ay why o why o
I want to know I want to know ay
Why you do me so
Why o why o why o why o ay why o why o
I want to know I want to know
Nyege le nyege lewa
Nyege le nyege lewa
Nyege le nyege lewa
Ay thunder fire o o
Nyege lewa
Oh nyege lewa
Oh nyege lewa
Shay na thunder wey go fire
Oh no no no no no no no
Oh no no no no no
Oh no no no no no
Oh no no no no no
Say you break my tower, oh my lover
Say au revoir, armed robber
Low my power, tear my trouser
Chop my suya, such a liar
Flowz
Written by: David omolumen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...