album cover
Holiday
580,023
아프로비트
Holiday은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 2월 16일일에 Mavin Records에서 발매되었습니다.Holiday / Reason You - Single
album cover
가장 인기 있는
지난 7일
00:25 - 00:30
Holiday은(는) 지난 주에 약 25 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:25
00:40
00:55
01:15
01:25
01:35
01:45
01:50
02:00
02:25
00:00
02:39

크레딧

실연 아티스트
Rema
Rema
보컬
작곡 및 작사
Divine Ikubor
Divine Ikubor
작사가 겸 작곡가
Marcel Akunwata
Marcel Akunwata
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
프로듀서
Jordan "DJ Swivel" Young
Jordan "DJ Swivel" Young
몰입형 믹싱 엔지니어

가사

[Intro]
Another banger!
[Verse 1]
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na 'em make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me, I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
[PreChorus]
Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away, fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday, oya dey, oya dey, dey, dey, dey owey
[Verse 2]
Me and my guys we dey chill, we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate, make you pray for the abili-, abili-, ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favor, please
Keep my family strong for me
God, I dey on my knees
[PreChorus]
Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away, fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday, oya dey, oya dey, dey, dey, dey owey
[Chorus]
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away, fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday, oya dey, oya dey, dey, dey, dey owey
Written by: BlaiseBeatz, Divine Ikubor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...