가장 인기 있는지난 7일
00:15 - 00:20
FUN은(는) 지난 주에 약 15 초 시점에에 가장 많이 검색된 곡입니다.
00:00
00:15
01:00
01:10
01:15
01:40
01:50
02:00
02:10
02:20
02:25
02:45
03:05
00:00
03:09
뮤직 비디오
뮤직 비디오
크레딧
실연 아티스트
Rema
보컬
작곡 및 작사
Divine Ikubor
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
London
프로듀서
Leandro "Dro" Hidalgo
믹싱 엔지니어
AOD
프로듀서
가사
[Intro]
London
Another banger
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, no be my fault
Better wait for your turn
O ya o, I'm dripping
Pẹlu water, Fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin biscuit
We litty, hmm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
[Verse 1]
I no get competition
My enemy na sapa
Na why I gara
'Cause I no fit lose guard
Family matter
Men still mount Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up even though say sometimes it seems very hard
Ọmọ mi, my dream big, my pocket filled with green salad
MIA, email me, I can't give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, no be my fault
Better wait for your turn
O ya o, I'm dripping
Pẹlu water, Fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin biscuit
We litty
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
[Verse 2]
OYO, OYO
OYO
The streets ain't got no love
No love
Hmm, no matter what you do
People dem must to talk
Even if say you wan respond
They go say you're the one who's immature like say na your fault
Ọmọ mi, you gats serve before you turn boss
Ọmọ mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother, mi no rush
[Chorus]
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I no wan worry too much
I no wan worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, no be my fault
Better wait for your turn
O ya o, I'm dripping
Pẹlu water, Fiji
Balenciaga, Ricky
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin biscuit
We litty
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
Written by: Alastair Joseph O'Donnell, Divine Ikubor, Michael Hunter

