album cover
Dance
album cover
Dance은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 16일일에 WIND VANE MUSIC에서 발매되었습니다.Dues
앨범Dues
2023년 6월 16일
라벨WIND VANE MUSIC
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Caroline
Sean Tizzle
Caroline na you Dey do me the something
Oya gba ko je
You’re the one that I’m feeling o
ABC so easy like abc
That’s why you..
Dey always understand me
Sexy lady o
Mo like bo se’n redi
Sugar honey o
Jowo ko fi’be Han mi
Jowo ko fi’be Han mi
Ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
Do shakara like it’s your birthday
elepepe
We go s\'ope sey we see the next day
I thank you baba for giving me this girl..
Sexy lady o
Mo like bo se’n redi
Sugar honey o
Jowo ko fi’be Han mi
Jowo ko fi’be Han mi
Ba mi jojokijoki
Jojokijoki
Jojokijoki
Jojokijoki
Jojokijoki
I like, I like, I like
The way you Dey tell me
Baby raga bo mi
Ololufe mi
To’n lana ko mi
Na you Dey give me the something
Wey Dey tanana me
Na you Dey cause the ginger
Wey Dey wahala me
Caroline na you Dey do me the something
Oya gba ko je
You’re the one that I’m feeling
ABC so easy like abc
That’s why you..
Dey always understand me
Ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
Written by: Oluwaseun Morihanfen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...