album cover
Flex
15
Afro-Beat
Flex은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 5월 5일일에 4686844 Records DK에서 발매되었습니다.Flex - Single
album cover
발매일2023년 5월 5일
라벨4686844 Records DK
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

크레딧

작곡 및 작사
Sunmoni Stephen Opemipo
Sunmoni Stephen Opemipo
작사가 겸 작곡가

가사

Ohh ohh ohh
Ahhh na nah Nah nah
Emi nhi RS. RS!
Me I no dey denge po
And I no Dey Popo né
Mokofé ma fagbo
I just wan shayo
Omo yii da, wa funmi Lori
Funmi Lori, ma Funmi lé headache
Come closer to me(that guy is bad)
Don't go close to him
Eh eh
Jejeli, don't go funny
Shake that thing o, steadily o
Ah ah
Emi omokomo
Marun omolomo
Matungbe jaiye
Omo awon lomo
Emi oma ranwon
Eje kashaye
You go give thanks to me,
When I give am to you
But Me no get time, (me no get time)
I Dey Chase big bag!! (I dey chase big bag )
I Dey live my life
Sapa wabigba
Emi omo tan só
Let the girls enter
Let us party o
You go give thanks to me,
When I give am to you
But Me no get time, (me no get time)
I Dey Chase big bag!! (I dey chase big bag )
I Dey live my life
Sapa wabigba
Emi omo tan só
Let the girls enter
Let us party o
People no Dey shame again
This my country just dey fail
Guys no Dey shame again
When the hustle no Dey pay
But when e go be
Nobody knows
Shey e go be?
E be like so
Omo nah to Shey jeje o
Baba dakun Gbé bé wa
Emi o ma le sempe oo
Baba dariji eshé wa
Ohh ohh ohh nah nah nah
I just wan live my life
You go give thanks to me,
When I give am to you
But Me no get time, (me no get time)
I Dey Chase big bag!! (I dey chase big bag )
I Dey live my life
Sapa wabigba
Emi omo tan só
Let the girls enter
Let us party oo
You go give thanks to me,
When I give am to you
But Me no get time, (me no get time)
I Dey Chase big bag!! (I dey chase big bag )
I Dey live my life
Sapa wabigba
Emi omo tan só
Let the girls enter
Let us party oo
(Emi omokomo
Marun omolomo
Matungbe jaiye
Omo awon lomo
Emi oma ranwon
Eje kashaye )
Written by: Sunmoni Stephen Opemipo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...