album cover
TEMPER
album cover
TEMPER은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 14일일에 The Rare Art Company에서 발매되었습니다.TEMPER/TOP SECRET - Single
2023년 6월 14일
라벨The Rare Art Company
언어English
BPM190
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Pon di waistline
Bum bum wicked
Whine and Kotch
Make your body do am
This thing no be gongo aso
But e baka din lo oh
As e dey be, she just dey shout woah woah
Girlie, no dey make noise, noo
No go let landlord know
Girlie, no dey make noise, noo
[PreChorus]
You know mi police say she wanna get mi gbola?
Gimme that thing, hitter man, I want original
She put am for the mouth when she go down on a ****
The way she do me, make I close eye like Ruger
She just dey blow, blow, blow, like Osama
And if you hear give me, give me, give me Salma
Better whine your waist, better gimme python dance
Make I show you real bad boy original
[Chorus]
Your matter, e dey mental
Coolu down, coolu temper
You no go fit to scatter my dada
Na gorimapa wey dey my head now
Wuru wuru, ja mukulu
Elikuma, Osakuwa
Poto poto for my white oh
[Verse 1]
I fit to kpai for your matter oh
I wan dey for your matter yo yo
From Yaba to Osapa oh
Dem call me woman wrapper
Girl, your body hotter than a sauna
Make you give a man killamiti all night, yeah yeah
Ah, see my girl Fiona
Come now make you gimme dutty whine
[PreChorus]
You know mi police say she wanna get mi gbola?
Gimme that thing, hitter man, I want original
She put am for the mouth when she go down on a ****
The way she do me, make I close eye like Ruger
She just dey blow, blow, blow, like Osama
And if you hear give me, give me, give me Salma
Better whine your waist, better gimme python dance
Make I show you real bad boy original
[Chorus]
Your matter, e dey mental
Coolu down, coolu temper
You no go fit to scatter my dada
Na gorimapa wey dey my head now
Wuru wuru, ja mukulu
Elikuma, Osakuwa
Poto poto for my white oh
[Outro]
As e dey be, she just dey shout woah woah
Girlie, no dey make noise, noo
No go let landlord know
Girlie, no dey make noise, noo
Written by: Ifiok Nkereuwem Albert
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...