album cover
Tonyt
475
Music
Tonyt은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 1일일에 Krymi에서 발매되었습니다.Tonyt - Single
album cover
발매일2023년 6월 1일
라벨Krymi
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM114

크레딧

실연 아티스트
KRYMI
KRYMI
백그라운드 보컬
작곡 및 작사
KRYMI
KRYMI
작곡가
Henry Nuamah
Henry Nuamah
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Beat Vampire
Beat Vampire
프로듀서

가사

Aaba, aaba, aaba (Craze!)
Oh yeah, no-oh
E-yo-didi, yo-didi, yo
E-yeah, no-ah, girl
See, the way you whine am o
Make human dey want kolo
I go fit to sell my cocoa
Make we go Fernando Po
The way you shake it, shake it o
Woma me feeli down and all
I go fit to spend my money
Make we go Obodo Oyibo
So, give me your love o
Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
Baby, just me and you tonight
See, your mama go call o
Papa go call o
But baby, me, I no go mind
'Cause it's me and you tonight
Ah, ah-ah (ɔdɔ ayɛ wo dɛ o)
Baby, just me and you tonight
(Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o)
Ah, ah-ah (yeah)
(Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o)
Baby, just me and you tonight (yeah)
Tonight, baby, is the night
I'll put my cell off, no disturbance
I just want to treat you right
Oh my, this feeling is no nice
I'll share my heart and soul with you
So baby, make we just dey go
So, give me your love o
Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
Baby, just me and you tonight
See, your mama go call o
Papa go call o
But baby, me, I no go mind
'Cause it's me and you tonight
Ah, ah-ah (mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o)
Baby, just me and you tonight (yes)
(Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o)
Ah, ah-ah (yeah)
(Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o)
Baby, just me and you tonight (yeah)
Baby, come and hold me tight
Make we turn off all the light
Make we jorley, make we go 'til the early morning
So, come dance to the tune
I know you're feeling the groove
Girl, I'll put you in the mood
Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
(Ah, ah-ah) oh, mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
Baby, just me and you tonight
Hwɛ, mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
(Ah) 'dɔ ayɛ wo dɛ o (ah-ah)
Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
Baby, just me and you tonight
Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
(Ah, ah-ah) yeah-ah, mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛ o
Baby, just me and you (oh-ah) tonight
E-yo-didi, yo-didi, yo o
(Ah) 'dɔ ayɛ wo dɛ o (yeah-ah)
('Dɔ ayɛ wo dɛ o) KRYMI
Baby, just me and you tonight
(International Lover Boy)
'Dɔ ayɛ wo dɛ o, 'dɔ ayɛ wo dɛ o
Written by: Henry Nuamah, KRYMI, Peter Asare Bediako
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...