album cover
Packaging
8
Alternative
Packaging은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 5월 27일일에 Oojee records, distributed by Mayvibe Limited에서 발매되었습니다.Packaging - Single
album cover
발매일2023년 5월 27일
라벨Oojee records, distributed by Mayvibe Limited
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM109

크레딧

실연 아티스트
Spaceman
Spaceman
실연자
작곡 및 작사
Daniel monday
Daniel monday
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Spaceman
Spaceman
프로듀서

가사

No Dey call me boss, no Dey call me senior man
No Dey call me boss, no Dey call me senior man
No Dey call me boss no Dey call me senior man
No Dey call me boss no Dey call me senior man
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Big bro anytime you see me passing
Na package ah Dey package
Anytime you see me dress well in the street
Na package ah Dey package
Anytime ah pull up an am winging keys
Na package ah Dey package
Anytime you see any ice on my neck
Na package ah Dey package
Broke boy wey Dey claim general
Oga boss wey no get bouncer
Celebrity wey Dey treek anyhow
This life na package ah Dey package
Broke boy wey get pink lips
Aboki wey Dey speak English
Northan boy wey Dey dress like geez
Omo na package ah Dey package
Broke boy wey Dey date fine girl
Local boy wey Dey do instagram
Broke boy wey don buy iPhone
This life na package ah Dey package
No Dey call me boss, no Dey call me senior man
No Dey call me boss, no Dey call me senior man
No Dey call me boss no Dey call me senior man
No Dey call me boss no Dey call me senior man
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Broke boy wey done pay house rent
Na package ah Dey package
Aza man wey no get bank account
Na package ah Dey package
Fine boy wey no get sugar mummy
Na package ah Dey package
Debit alert na the name wey dem call me
Small boy wey pass 100 years
Na package ah Dey package
Celebrity wey Dey do night sub
Na package sh Dey package.
No Dey call me boss, no Dey call me senior man
No Dey call me boss, no Dey call me senior man
No Dey call me boss no Dey call me senior man
No Dey call me boss no Dey call me senior man
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Na manage ah Dey manage
An ah Dey package
Written by: Daniel monday
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...