album cover
UPDATE
257
아프로비트
UPDATE은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 2일일에 4705090 Records DK2에서 발매되었습니다.UPDATE - Single
album cover
발매일2023년 6월 2일
라벨4705090 Records DK2
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM111

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

작곡 및 작사
Adisa Mubarak Alade
Adisa Mubarak Alade
작사가 겸 작곡가

가사

Yeee apa ti jabo ooo jesu Steadily me I dey grind
Olorun maje kin resu make all my worries dey settle
Make them no see me finish I dey boil rice for kettle
One maye wey go bless my aza
And everybody go dey like my pattern
All the bad energy esofunmwon koh japa
My battery no full no spoil my charger
We fit dey play make my own play dey pay
Olorun maje a ri rede rede
Many don die and some people seke
My mama dey house so I no fit play o
Shokoto penpe is a nikka
Omi gaari is a water hope you dey jut am
Me and you we no be ****
Akanjor morari ni o
Shey you dey dig am
Orimi masun le o
Eleda mi masunle
Cuz if nah one rich man born me I for dey ball sunday too Saturday o
Orimi masun le o
Eleda mi masunle
Cuz if nah one rich man born me I for dey ball sunday too Saturday o
Omo wetin you want talk wey you want fall
Migbonkankan moh o my ear don block
Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh
If no be money matter boya make you lock up
Omo wetin you want talk wey you want fall
Migbonkankan moh o my ear don block
Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh
If no be money matter boya make you lock up
Allahumo Amin
Amin!
Mofe Jaye sanfrasisco Germany
Gbomo pupa wole Omo Lepa shandy
Womi dada emi Omo Tojo daddy
I want drive Bugatti
Billion dollar dream and I'm well determined
Omo oro mi jami
Update wo lonlo Omo oro mi jami
Orimi masun le o
Eleda mi masunle
Cuz if nah one rich man born me I for dey ball sunday too Saturday o
Omo wetin you want talk wey you want fall
Migbonkankan moh o my ear don block
Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh
If no be money matter boya make you lock up
Omo wetin you want talk wey you want fall
Migbonkankan moh o my ear don block
Omo oro mi Watxup oro owo niwon soh
If no be money matter boya make you lock up
Written by: Adisa Mubarak Alade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...