뮤직 비디오

LADIPOE, Bella Shmurda - Guy Man (Official Lyric Video)
{artistName}의 {trackName} 뮤직 비디오 보기

크레딧

실연 아티스트
LADIPOE
LADIPOE
보컬
Bella Shmurda
Bella Shmurda
보컬
작곡 및 작사
Emmanuel Egwere
Emmanuel Egwere
송라이터
Olumide Ayeni
Olumide Ayeni
송라이터
Oludare Folarin
Oludare Folarin
송라이터
Oladipo Eso
Oladipo Eso
송라이터
Mobolaji Abikoye
Mobolaji Abikoye
송라이터
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
LADIPOE
LADIPOE
프로듀서
Reward Beatz
Reward Beatz
프로듀서

가사

(Bang') Aye nlo ni Soweto Mo gb'omo ni Monaco Won ni "Bella l'eto l'eto" But you knew that (Banga) Yeah Last year, flight plans World tour, white fans Fine babes, meet guy man (guy man) Dem dey feel guys out in Saipan Oya, roll one, light am Form Voltron, five cars (yeah) Clash with the opps like Titans Omo, that boy so Naija, whoa (whoo) Ladipoe lele yi, ko n se Ladipo (yeba) You know what they say, opolo tun po (yeba) They said that number one already spoken for (yeba) But I never been the one to follow protocol Protocol (ehn), protocol (uhn) Tear rubber flow, this na follow come Blessed king, word to Solomon (Solomon) I be feeling like the chosen one Shey make I remind you oh? Oluwa shina, emi Rambo ohh Me, I no dey tango I dey do my thing for the angle oh Always on demand oh Pay my money, make I come show No more space for the Lambo' I be big boy now, I be Rambo (Ladi', gbosa) Aye nlo ni soweto (lifestyle naija boy) Mo gb'omo ni Monaco (biggie body for the condo) Won ni "Bella l'eto l'eto" (cele ntan candle) So fun omo yen ko joko le'sho (ah, aya-ya) If you no sure, abeg, no show I dey here, where I wan go? (Wan go) I stand tall on my ten toes Aye nlo, gba mi l'ago I say, Ladipoe lele yi, ko n se Ladipo (yo) If only you knew where guys started from (bro) I dey feel myself, I no dey force am (no) 'Cause these days, self love is on brand You've entered one chance, this one na club jam Ginger promoter, secure the rucksack We no dey too talk, leave am for podcast Nowadays, all the fine babes don dey form gang, siddon dere See the drip, everything here, imported I got a tip, no dey trip of the success 'Cause afrobeat hit, no be say hip-hop's dead (what he just said?) Okay, lost it now (lost it) Let's get back on topic now (topic) Watch my baby buss it down (buss it) Only came to shut it down (it down, it down) Aye nlo ni soweto (lifestyle naija boy) Mo gb'omo ni Monaco (biggie body for the condo) Won ni Bella l'eto l'eto" (cele ntan candle) So fun omo yen ko joko le'sho (ah, aya-ya) If you no sure, abeg, no show (no show, no show) I dey here, where I wan go? (Wan go) I stand tall on my ten toes (ten toes) Aye nlo, gba mi l'ago, yeah, yeah (Bang') Aye nlo ni Soweto (lifestyle naija boy) Mo gb'omo ni Monaco (biggie body for the condo) Won ni "Bella l'eto l'eto" (cele ntan candle) So fun omo yen ko joko le'sho (ah, aya-ya) If you no sure, abeg, no show (no show, no show) I dey here, where I wan go? (Wan go, wan go) I stand tall on my ten toes (ten toes) Aye nlo, gba mi l'ago Aya-ya-ya Ladi', Shmurda Aya-ya Fine boy (Bang'), Bella But you knew that (Banga)
Writer(s): Writer Unknown, Ahmed Akinbiyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out