album cover
Troubles
album cover
Troubles은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 6월 1일일에 DEEPLIVE AFRICA LIMITED에서 발매되었습니다.Troubles - Single
2023년 6월 1일
라벨DEEPLIVE AFRICA LIMITED
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Any weather man i ready
Unless this money no pass ma way
For what i seen so me I study
Can’t let negativity slow ma pace
I fit to sell ma soul just to make ma mommy smile
But i no go sell ma soul cos oluwa make i shine
I fit to break a bone for this pain wey adey carry
But i let it go, make a **** feel alright
Don’t mind to be a Ganja planter
I for feed family now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
To be a Ganja planter
I for feed family now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
Demma coming for me oo
Can never let it go oluwa
Many hands dey for ma table
As you do for me oo
Do same for ma blodies o
Plenty meat never spoil light soup
This life want stress me o
I use a strategy o
Lord guide my way
I no want tragedy o
I see am for ma dream and it’s a prophecy o
Say we all fit make am so wild
Demma coming for me oo
Can never let it go oluwa
Many hands dey for ma table
As you do for me oo
Do same for ma blodies o
Plenty meat never spoil light soup
Don’t mind to be a Ganja planter
I for feed famil now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
To be a Ganja planter
I for feed famil now
Many troubles in ma head
Gangster boy Family eye now
Ma eye for dey ground
Lotta dem inna mi way
Written by: Isaac Wilson Siicie Arthur
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...