뮤직 비디오
뮤직 비디오
크레딧
실연 아티스트
CKay
보컬
Joeboy
보컬
작곡 및 작사
Chukwuka Ekweani
작사가 겸 작곡가
Joseph Akinwale
작사가 겸 작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
CKay
프로듀서
BMH
프로듀서
가사
[Verse 1]
On me, on me, on me, on me
Balance, sit on me, oh
Girl be loving 'til the morning
Morning, morning, oh
Make we reduce all the fighting
Increase the loving, oh-oh, oh-oh
[Chorus]
Fefenefe, fe
Your body the wer, wer
I'm in love with you, I'm in love with you
Make I leave you, for where? Where?
If na lie I dey tell you make water carry me go
Water carry me go, whoa-whoa-whoa-whoa
Girl, you don capture my soul
Girl, you don capture my soul
[Verse 2]
From the night 'til the morning
Yeah, you know e be you I'm wanting
'Cause you fine and you sexy
Nwa baby, oh-ah, Adaobi gently
Way you show me shege
No use me play, dance to my reggae
Are you ready? Park your bag make we fly go
Baddies answer, answer me over me
[Verse 3]
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abegi no killi somebody pikin for here
Over me, only me wey fit handle you
Make my waist no the confuse you
Abegi no killi somebody pikin for here
[Chorus]
Fefenefe, fe
Your body the wer, wer
I'm in love with you, I'm in love with you
Make I leave you, for where? Where?
If na lie I dey tell you make water carry me go
Water carry me go, whoa-whoa-whoa-whoa
Girl, you don capture my soul
Girl, you don capture my soul
Written by: Bolatito Obisanya, Chukwuka Ekweani, Joseph Akinwale

