album cover
Control
4,067
Afro-Beat
Control은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2020년 11월 11일일에 Effyzzie Music에서 발매되었습니다.Empress
album cover
앨범Empress
발매일2020년 11월 11일
라벨Effyzzie Music
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

가사

Attention please
Unu welcome
Girls wey sabi to the right side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Please
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Oya now freeze
Lights and camera action
Everybody get in position
We about to change the location
Working class independent
Please i no get time to dey waste my dough
Me i high class with a taste
Anything i want me i take and go
I take and go
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey press control
I dey press control
On your mark set go
Pull up in a bema bema
Oh my God did you see that, see that
Cool am down in a freezer freezer
Say me fresher dan a lima lima
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Written by: Delano Ruitenbach, Victor Kpoudosu, Yemi Alade
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...