album cover
Alone
2,392
Afro-Pop
Alone은(는) 앨범에 수록된 곡으로 2023년 7월 28일일에 Independent에서 발매되었습니다.Alone - Single
album cover
발매일2023년 7월 28일
라벨Independent
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM99

크레딧

실연 아티스트
Icezy
Icezy
실연자
작곡 및 작사
Isaac Akanno
Isaac Akanno
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Kemena
Kemena
프로듀서

가사

I sit down inside of the rain
I sit down with my sugar cane
I sit down for one place dey crack my brain
Because Osaze no gree carry me
Say it's only for family
Na that day I dey ponder if na my friend
If no be over sabi wey dey make you wonder
Gimme reason up till now I never hear any answer
I no want to battle you I banter only with Sapa
I no wan go realize say you sef no be my brother
Because I shiver when I'm cold
Bad belle dem and co
My eye red like Liverpool I'm never walking alone
Whenever I am low
I light up my Igbo
My eye red like Liverpool
I'm never walking alone
I'm Never walking alone
According to the book of first theselonica
You're no longer my ****
Gone are the days if you reason me I go share am like pizza
Back then you dey run you dey sare wa gba
Partial amnesia
Na the only reason wey you fit to give for this ridiculous lamba
If no be over sabi wey dey make you wonder
Gimme reason up till now I never hear any answer
I no want to battle you I banter only with Sapa
I no wan go realize say you sef no be my brother
Because I shiver when I'm cold
Bad belle dem and co
My eye red like Liverpool I'm never walking alone
Whenever I am low
I light up my Igbo
My eye red like Liverpool
I'm never walking alone
I'm Never walking alone
Written by: Isaac Akanno
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...