뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Yemi Alade
Yemi Alade
실연자
작곡 및 작사
Yemi Alade
Yemi Alade
작사
Ahaiwe Chukwuka
Ahaiwe Chukwuka
작사
프로덕션 및 엔지니어링
Effyzzie Publishing
Effyzzie Publishing
편집 엔지니어

가사

Baby go down, down Baby go down, down Baby go down, down Oh Lord Gbabe Oh boy our chemistry fit make man cry They can't believe that it is you I like Oh boy our temperature o gbo no feli feli (feli feli) Them dey observe our love like na teli teli (teli teli) I too Sabi, I nor sabi Any how wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G You nor sabi, you too sabi Any how wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G Cos you too gbaski omo baby yeah You too set that's what I am saying ah I don't usually do this but na (Oh na-a-a) Baby go down, down, down, down, down (me and you) Should get down, down, down, down (to the lou) Baby go down, down, down, down, down So we can go down, down, down, down (hmm) Me and you (aah) Oya ju si le, ju si le Ma farabale, baby show yourself Oya ko mo le (ko mo le), ko mo le (ko mo le) Oh na na na na Baby make we dorti them, dorti them Ma farabale, baby show yourself Dorti them (dorti them) dorti them (dorti them) Oh na na na na I too sabi, I nor sabi Anyhow wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G You nor sabi, you too sabi Anyhow wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G 'Cause you too bad, omo baby yeah You too set, that's what I'm saying ah I don't usually do this but na (Oh na-a-a) Baby go down, down, down, down, down (me and you) Should get down, down, down, down (to the lou) Baby go down, down, down, down, down So we can go down, down, down, down (mmh me and you) Uhhh Lord Uhhh Lord Uh-huh yeah Sing Yemi Alade Efizzy baby (ffizzy baby) Baby go down, down, down Baby go down (ey, ey) I too sabi, I nor sabi Anyhow wey them dey Boy when I am with you I'm feeling like a G You nor sabi, you too sabi Anyhow wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G I too sabi, I nor sabi Anyhow wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G You nor sabi, you too sabi Anyhow wey them dey feel Boy when I am with you I'm feeling like a G Baby go down, down Baby go down Baby go down
Writer(s): Philip Chukwuka Ahaiwe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out