album cover
Jaye Lor
album cover
Jaye Lor은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 7월 15일일에 4576671 Records DK에서 발매되었습니다.The Lost Boy Ep
2023년 7월 15일
라벨4576671 Records DK
언어English
BPM
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

가사

Oga I no come club to fight o
I just come to chill ma own o
You no sabi better people
Better people dey lagos o
Better people dey lagos
Money dey o
Things feel so niceeeeeee
Everything feel so good
When I see niggars wining o I feel happy
Joy always on ma mind
Got no time to hate
If life give you two chance just take one and leave one
Do good o or bad
All got it consequence
Mo ma jaye ori mi o titi daalee
Less worries and fuck
Doing things on ma own
I just come club to chill and wine o and not to fight
Life is too short,so I enjoy every moment
If you no chop life ma brother,life go chop you
Craving for better life
Kin ma jaye peacefully o
Everyday that is why I say eheh
Jaye lor
Jaye lor
Jaye lor
Jaye lor gbomo mejiii
Jaye lor in a pent house oo
Jaye lor in zero worries
See myself doing good and just soo fine...
I no get tine to beef or hate on person success
Cause the God wey do your own o
Go surely do mine...
Tell me why I won panic o when I get God
Chilling everyday and flexing all night
Help me tell them say why they hate on me?
Shaebi they no dey there when I dey hustle o
Shaebi them dey do like them no see me
Many promises yet and it fail o
Them dey plan make I fall,but jah no grant them
Them dey see me on the street like I no get work
But when the money come dem dey gum body
Mo ma jaye lorrrrrr
Till thy kingdom come see
Ah go enjoy life we
With ma woman and kidsss
Mo ma jaye lorr
On a soft and low oo
Ah dey do my things
With peace of mind o
I no like stress oo
I just won enjoy o
Jaye lor o jimmykliff o
Oya jaye lor o std machant
Oya chase mullar o
Oya jaye lor o segunclassic
Oya jaye lor owo bababeji
Oya jaye lor saint Godsent o
Written by: David Ayomiposi Adewunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...