가사

Oh oooo ah ah Uhmm oh baby ah ah Ferrari, salary ah ah ah If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh Oga tinye áká na-akpa wete'ego My mate dey do holiday for Chicago Container nọ ná high sea na normal excuse o I don dey wait so tey wait come dey wait me oh My front eh, my back eh Dey do you ishi mgbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh Fendi oh Nwetelum Loboutin tinye m' n'ụkwụ No dey call me sweet pie with nothing oh If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh Oga I don tire to stay Mainland E no go bad if you buy mansion for Banana Island Open supermarket for me for Netherlands Nothing suppose too much for me As your sweetheart oh eh My front eh, my back eh Dey do you ishi mgbaka If you want to gbadun me well Mr. Man you must ginger Gucci oh Fendi oh Nwetelum Loboutin tinye m' n'ụkwụ No dey call me sweet pie with nothing oh If you love me you go buy me Ferrari If you like me you go pay me salary Soup wey sweet na money dey cook am If you want it you go spend to chop am Cos I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh I love you no be mouth oh, oh oh No be mouth oh eh Love no be for mouth oh ah ah No be mouth oh eh Efizzy Yemi Alade Fiokiee DJ Coublon S-s-suka Sounds
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Ikemefuna Nwamonye, Charles Ugochukwu Akwuba, Yemi Eberechi Alade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out