가사

When you down Ji Ji Ji (when you down people e no show mercy oooo) Egbe eeee Egbe egbe egbe Ji Another day another Dollar Another dollar another Dollar Another day another mulla Another day another mulla Another day another Pounds Another day another Euro Another day another Naira Owo ni mo ji ri My brother mo fo Fo fo ooo o o Ikibe kill person o Something must kill person o Ikibe super wey make me wan finesse you o I just wan finesse oo When you down people e no show mercy ooo Ankara mi Messi oo Give me your way no be human business o No be human business o oo Another day another dollar (another day) Another day another dollar (Another day) Another day another mulla (Another day day day) Another day another mulla (Another day day day) Another day another Pounds Another day another Euro Another day another Naira Owo ni mo ji ri My brother mo fo Fo fo ooo o o As I show for the place dem know say Sparta don come Girls don dey shake with their biggy bum bum Giving them the give vibe na the reputation Boy no dey joke when I'm in the motion Soldier go today soldier come Give me your love baby no dey dull Give me your love baby sing along ah Lagga this lagga that They don dey dance like dem see Lagbaja For this life no man has it all For this life no woman has it all all all all Lagga this lagga that ah Why hin dey shake like hin see Lagata For this life no man got it all For this life no woman has it all all all all All for my nation Plenty complication Giving them the vibe na my reputation ah No need their validation When I'm on cruise Nigga on formation ah Giving motivation Give me your love baby human nature ah ah ah Another day anotherdollar Another day another dollar Another day another mulla Another day another mulla Another day another Pounds Another day another Euro Another day another Naira Owo ni mo ji ri My brother mo fo Fo fo ooo o o Ikibe kill person o Something must kill person o Ikibe super wey make me wan finesse you o I just wan finesse oo When you down people e no show mercy ooo Ankara mi Messi oo Give me your way no be human business o No be human business o oo Lagga this lagga that They don dey dance like dem see Lagbaja For this life no man has it all For this life no woman has it all all all all Lagga this lagga that ah Why hin dey shake like hin see Lagata For this life no man got it all For this life no woman has it all all all all All for my nation Plenty complication
Writer(s): Olusola Oloyede Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out