album cover
5 Star
album cover
5 Star은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 20일일에 PHIDO에서 발매되었습니다.Sorry Not This
2023년 8월 20일
라벨PHIDO
언어English
BPM64
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

Before all the Gucci man be used to na for bata ohh
Now so when they see me when i enter they must bow down
Carry all my problems for my head like say na Dada
Before you wan hear me all man know me for my quarter ohh
So If you wan touch me you go sleep sep na for ngata
Now when I make my money I dey keep am for my trouser
With the vibe we're bringing yeah, we're crossing every border
No come put your head when yi concern my matter ohhh, matter ohh
Five star Five star the life we're living
You know say it's
Five star Five star the life we're living
Ohhh Oohh Ohhh
Five star Five star the life we're living
You know say it's
Five star Five star the life we're living
Ohhh Oohh Ohhh
Stop, walk, pause
Only swag for pikin you go know say man dey fine
Everything I got I swear I did it by design
Prada for ma skin you go know say no be Njoh
Men dem way dem dey like me I swear they no reach 4
Talent for man pikin tsiiuuup way nobi mop
Atalaku they boy cause you know yi nobi luck
And when I get enough I'll take my people round the world
Five star Five star the life we're living
You know say it's
Five star Five star the life we're living
Ohhh Oohh Ohhh
Five star Five star the life we're living
You know say it's
Five star Five star the life we're living
Man don work and man don cast
You know I wise pass toroki though i no comot first for class
Man be di dangwa ele say ma reach for house
Ele Ndamba man na Dembele with the pass
Vibes
Written by: Mubeh Philemon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...