album cover
Fever
13
R&B/Soul
Fever은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 11일일에 Bad Jersey에서 발매되었습니다.Live "N" Learn - EP
album cover
발매일2023년 8월 11일
라벨Bad Jersey
언어English
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM100

크레딧

작곡 및 작사
Baeken Main
Baeken Main
가사
Jersey Ikwumezie
Jersey Ikwumezie
가사
프로덕션 및 엔지니어링
Intellectual proparty
Intellectual proparty
프로듀서
Rvmen
Rvmen
프로듀서

가사

Dem wan dey, Dem wan dey
Dem wan dey do me like I don nor nor
Me just dey, me just dey go
Me just dey do like ah no send them
Am on a, am on the road
Ah no dey give time to do yeye
Kilode, kilode oh
Wetin dey sup
Me know say nothing go hinder me only me know
Where e dey pepper me only me know
Carry my matter for my head
Too many reasons for my head
They want to know how I dey doam am on a low
Where e dey pepper me only me know
Carry my matter for my head
Too many reasons for my head
I dey wonder wonder
Like say I wan die
Give me ginger
No fever
Slow fever yeah
Who go cure my fever
Give me ginger
Give me liver
No fever
Slow my fever oh oh
I dey wonder wonder
Like say I wan die
Give me ginger
No fever
Slow my fever noh
Who go cure my fever, fever
Give me ginger, ginger
Give me liver
No fever
Slow fever yeh yeh oh
So many things weh dey bother man
Man go dey feel like an animal
E be like I wan kpai gon, kpai gon, but bye gone na bye gone
So make you know nobody holy pass
Abi na the fake like weh you want
E be like you wan mad o, mad o, kpai gon kpai gon
Me know say nothing dey hinder me only me know
Where e dey pepper me only me know
Carry my matter for my head
Too many reasons for my head
They want to know how I dey doam am on a low
Where e dey pepper me only me know
Carry my matter for my head
Too many reasons for my head
I dey wonder wonder
Like say I wan die
Give me ginger
No fever
Slow fever yeah
Who go cure my fever
Give me ginger
Give me liver
No fever
Slow my fever
I dey wonder wonder
Like say I wan die
Give me ginger
No fever
Slow my fever noh
Who go cure my fever, fever
Give me ginger, ginger
Give me liver
No fever
Slow fever yeh yeh oh
Written by: Baeken Main, Jersey Ikwumezie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...