가사

Try me Geezzy Try me Mhmm a I want to tell you a story oo o Can you really come close? Mmm Cos the thing that I see for my life ee Is the reason why me adey my low key Omo don't whine me no go fit to try me Oluwa don't guide me and we come slow Like a forty- fitter Omoge don't judge me if you don't know my picture I never dey take demma lecture From kiddie time they say abi the trouble I turn out to be best in humble So adey my lane oo no daily dependant Oluwa gimmie blessing in a dispenser Oluwa gimmie blessing in a dispenser Slow slow we dey go slow Oluwa gimmie blessing in a dispenser Slow slow we dey go slow Oluwa gimmie blessing in a dispenser Slow slow we dey go slow Oluwa gimmie blessing in a dispenser Reign rain Shower over my blessing Amount oo Oluwa abeg gimmie my portion 5'O'clock in the morning yeah Wetin you dey try to hide in there Aaa - Ah Why why We try to move you dey try to handbrake Omo don't whine me no go fit to try me Oluwa don't guide me and we come slow Like a forty- fitter I want to tell you a story oo o Can you really come close? Mmm Cos the thing that I see for my life ee Is the reason why me adey my low key Oluwa gimmie blessing in a dispenser Slow slow we dey go slow Oluwa gimmie blessing in a dispenser Slow slow we dey go slow Oluwa gimmie blessing in a dispenser Slow slow we dey go slow Oluwa gimmie blessing in a dispenser Aaaaaha Me I get a good heart oo o Pumba Your juju no go function Pumba Everything they go do omoge no go fit work Everything they go do omoge no go fit work Aaaaaha Me I get a good heart oo o Pumba Your juju no go function Pumba Everything no go fit work
Writer(s): Richard Nana Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out