유사한 곡
크레딧
실연 아티스트
Pawzz
실연자
작곡 및 작사
Pawzz
송라이터
David Tokuma Dekor
송라이터
프로덕션 및 엔지니어링
E Tunz
프로듀서
가사
Dem been dey tell me tell me
Nothing dem no tell me
Me I no gree leave you
Cause you no whine me
You no tire me
She dey make me lose my cool
I'm losing control now
I want you now
I don't need anybody but you now
Wetin I go do
All I want is your love
I wanna be your iron man
I wanna be your superman
My love
I wanna be your iron man
I wanna be your superman
My love
Baby you dey tickle my fancy
Baby you dey tickle my fancy
Baby you dey tickle my fancy oh
Omalicha you dey tickle my fancy
Asanwa you dey tickle my fancy
Baby you dey tickle my fancy oh
I wanna be your iron man
I wanna be your superman
My love
I wanna be your iron man
I wanna be your superman
My love
Baby you dey tickle my fancy
Baby you dey tickle my fancy
Baby you dey tickle my fancy
Omalicha you dey tickle my fancy
Asanwa you dey tickle my fancy
Baby you dey tickle my fancy oh
Writer(s): Ogana Ekene, David Dekor
Lyrics powered by www.musixmatch.com