album cover
Nine
album cover
Nine은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 9월 1일일에 Promised Land Recordings에서 발매되었습니다.RU The World
2023년 9월 1일
라벨Promised Land Recordings
언어English
BPM115
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지

뮤직 비디오

뮤직 비디오

가사

[Intro]
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah (Rugerlaba)
Oh yeah
Oh yeah (Rugerlaba)
Rugerlaba
[Verse 1]
I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Wa, ṣe you dey hear me
Be like say I don get wish hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish
[PreChorus]
I loose concentration
Concentra, concen
Wetin you do me so
Ṣalaye, ṣala' (Hmm ah)
For your information
Ko mọ pe, ko mọ
Leave your bọbọ
Sit down on top my lap make your big baka land for inside my car
[Chorus]
Ọmọge balance
Jokoo
Make I knack am
Tonto
Hmm 1 drag of choko ọmọ i lose balance
Poko
Ọmọge balance
Jokoo
Make I knack am
Tonto
Hmm one drag of choko ọmọ i lose balance
Poko
[Refrain]
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah (Rugerlaba)
Oh yeah
Oh yeah (Rugerlaba)
Rugerlaba
Ruger
Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger (Oh yeah)
Oh yeah (Rugerlaba) Oh yeah, Oh yeah
Ruger (Rugerlaba)
Oh yeah (Rugerlaba)
Ruger
[Verse 2]
I like wetin I like
I get 9 wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Wa ṣe dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack o dabi pe you stupid
[PreChorus]
I loose concentration
Concentra', concen'
Wetin you do me so
Ṣalaye, ṣala' (Hmm ah)
For your information
Ko mọ pe, ko mọ
Leave your bọbọ
Sit down on top my lap make your big baka land for inside my car
[Chorus]
Ọmọge balance
Jokoo
Make I knack am
Tonto
Hmm 1 drag of choko ọmọ i lose balance
Poko
Ọmọge balance
Jokoo
Make I knack am
Tonto
Hmm 1 drag of choko ọmọ i lose balance
Poko
[Refrain]
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah
Oh yeah (Rugerlaba)
Oh yeah
Oh yeah (Rugerlaba)
Rugerlaba
Ruger
Ruger (Rugerlaba)
Ruger
Ruger (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger (Oh yeah)
Oh yeah (Rugerlaba) Oh yeah, Oh yeah
Ruger (Rugerlaba)
Oh yeah (Rugerlaba)
Ruger
Written by: Michael Olayinka Adebayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...