album cover
Binu
11
Afro-Beat
Binu은(는) {albumName} 앨범에 수록된 곡으로 2023년 8월 21일일에 Eimah Gypher에서 발매되었습니다.Out of Nowhere - EP
album cover
발매일2023년 8월 21일
라벨Eimah Gypher
LanguageEnglish
멜로디에 강한 음악
어쿠스틱 악기 중심
발랑스
춤추기 좋은 음악
에너지
BPM97

뮤직 비디오

뮤직 비디오

크레딧

실연 아티스트
Eimah Gypher
Eimah Gypher
실연자
작곡 및 작사
Eimah Gypher
Eimah Gypher
작곡가
Emmanuel Seidutei
Emmanuel Seidutei
작곡가
프로덕션 및 엔지니어링
Belly da boss
Belly da boss
프로듀서

가사

Nah dem dey talk say, d boy e no sabi
Why 'em dey reason me, eyin fans egbami
No dey chin gum me, i no be your padi
100 for my gees but I gat nobody
Me I don let go and I no send o
So many things way dey burst my medulla
Me I don let go and I no send o
So many things way dey burst my medulla
Nobody go fight for you
Man go fight for yourself
That's why i buckles my belt
Cuz I no wan regret
No wan depression
This's my confession
Won binu mi
Won binu ori
I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me
Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Won binu mi
Won binu ori
I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me
Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Me i no come here to fight
I came to survive
No put me for mind
Bad energy stay aside
Me i no come here to fight
I came to survive
No put me for mind
Bad energy stay aside
Won binu mi
Won binu ori
I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me
Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Won binu mi
Won binu ori
I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me
Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Written by: Eimah Gypher, Emmanuel Seidutei
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...